Eh God (Barnabas) - Kizz Daniel
Eh God (Barnabas) - Kizz Daniel

Eh God (Barnabas)

43 views

Eh God (Barnabas) Lyrics

Kizz Daniel - Eh God (Barnabas) Lyrics

[Verse 1]

Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD

[Pre-Chorus]

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

[Chorus]

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report

[Post-Chorus]

Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano

[Verse 2]

Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga

[Pre-Chorus]

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

[Chorus]

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report

[Post-Chorus]

Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano

[Outro]

Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas

Comments (0)

📌 By commenting, you agree to follow these rules. Let’s keep PearlTunes, Africa a safe and vibrant place for music lovers!