Pipa
Kizz Daniel
-
Jaho -
Ada -
Boys Are Bad -
We Wan Comot -
Aii -
Pak 'n' Go -
Need Somebody -
Tempted To Steal -
Chek -
Yapa -
Fvck You -
One Day -
Find A Bae -
Padi -
Chana -
Pipa -
Hook
Comments (0)
đ By commenting, you agree to follow these rules. Letâs keep PearlTunes, Africa a safe and vibrant place for music lovers!
Hook Lyrics
[Intro]
Yo, sáàmi na
(It's Krizbeatz the drummer boy)
Flyboi music
To my pipa
[Verse 1]
One by one Jah-Jah bless myâ
pipa
Iâ
tell them, yeah,â
yeah, you go make am
But Iâ
don't know tomorrow
I feel like eh-eh-eh (eh-eh-eh)
Thank God for lifeâwhenâIâwake up
I giveâthanks to youâoh my maker oh
I don't want any fakers giver but eh-eh-eh (eh-eh-eh)
[Chorus]
Make I no kpeme oh
Make my mother j'en be oh
Make e no be like I no dey
Make I no kpeme oh
Make my father j'en be oh
Make e no be like I no dey eh eh
[Post-Chorus]
Madness, say wetin?
Oya paper chaser (oya paper chaser)
Illness, say wetin?
Paper chaser
[Verse 2]
I live life like say I don die
And when bad things happen
I don't cry
Even if I do, e no go change anything
Eh-eh-eh (eh-eh-eh)
Thank God for the way that I am
You are who you are and I am that I am
I no go leave my race from your grace
Eh-eh-eh (eh-eh-eh)
[Chorus]
Make I no kpeme oh
Make my mother j'en be oh
Make e no be like I no dey
Make I no kpeme oh
Make my father j'en be oh
Make e no be like I no dey eh eh
[Post-Chorus]
Madness, say wetin?
Oya paper chaser (oya paper chaser)
Illness, say wetin?
Paper chaser
[Outro]
Some say, some say
Some of them a say
Some say eh (say eh)
Keep your friends close
Keep your enemies closer
I say, keep all of them closer
Pay a little bit attention (aye, rasta)
Oh aii
Closer
To my pipa