Find A Bae
Kizz Daniel
-
Jaho -
Ada -
Boys Are Bad -
We Wan Comot -
Aii -
Pak 'n' Go -
Need Somebody -
Tempted To Steal -
Chek -
Yapa -
Fvck You -
One Day -
Find A Bae -
Padi -
Chana -
Pipa -
Hook
Comments (0)
đ By commenting, you agree to follow these rules. Letâs keep PearlTunes, Africa a safe and vibrant place for music lovers!
Hook Lyrics
[Intro]
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have toâ
findâ
a bae oh
Findâ
a bae, you have to findâ
a bae
Find a bae, say you have to find aâbaeâoh
[Verse 1]
I'mâalmost 30, mumsyâdey worry person
Sayâwhen I go bring home shawty
Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah
I don't know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin' wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos'omo ele
[Pre-Chorus]
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
[Chorus]
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
[Verse 2]
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
'Till I travel to Baghdad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
[Pre-Chorus]
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like
[Chorus]
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh