Chek
Kizz Daniel
-
Jaho -
Ada -
Boys Are Bad -
We Wan Comot -
Aii -
Pak 'n' Go -
Need Somebody -
Tempted To Steal -
Chek -
Yapa -
Fvck You -
One Day -
Find A Bae -
Padi -
Chana -
Pipa -
Hook
Comments (0)
š By commenting, you agree to follow these rules. Letās keep PearlTunes, Africa a safe and vibrant place for music lovers!
Hook Lyrics
[Intro]
Eh
(Sele B)
Chek ma, chek ma (Vado)
Oh ah
Oh oh
Oh ah
[Verse 1]
Baby you correct oh, chek
Check am kpeā
kpeā
kpe, chek
Your backā
na nyam yam, chek
Front na peā
pe pe, chek
E be like tomato, chek
Tomato wey come fromāJos,āchek
Josāna nma ma,āchek
Nma ma naāja ja ja (Won' oko)
[Chorus]
I no go use you play, Maria come and play
Biko pieh pieh pieh, bi bi bi
I no go use you play, Maria come and play
Biko pieh pieh pieh, bi bi bi
Dance, dance, dance oh, my babe oh dance oh (Okay)
Dance (Anika) dance, dance oh, my babe oh
[Verse 2]
Bami i fi okoto, chek
Jo, ki n nowo eh olowo, chek
Shey you go dance Pasuma, chek
Pasuma go kill pesin ahn, chek
Baby I die here here, chek
I said I rest my bear bear bear, chek
Dakun ma shey dieh dieh, chek
Shey dieh shey dieh dieh (Okay)
[Chorus]
I no go use you play, Maria come and play
Biko pieh pieh pieh, bi bi bi (Ye)
I no go use you play, Maria come and play
Biko pieh pieh pieh, bi bi bi
(Eh) Dance, dance, dance oh, my babe oh dance oh (Okay)
Dance (Anika) dance, dance oh, my babe oh
[Outro]
Maria come and play
Pieh pieh pieh, bi bi bi
Maria come and play
Pieh pieh pieh, bi bi bi
Okay, won' oko
Amaka carry bum bum
(Ye e ye) Sharafira carry bum bum
Ye e ye oh, e ye e ye
Ye e ye oh, e ye e ye
(Okay) Dance, dance, dance oh, my babe oh dance oh
(Okay) Dance, (anika) dance, dance oh, my babe oh
Eh
Chek ma, chek ma (Vado)